brazerzkidaijunkie.blogg.se

Pidgin english proverbs
Pidgin english proverbs





pidgin english proverbs

Na because I get you, I dey feel like Dangote.I wish say you fit enter my heart dey see hoiw dis love they shack my head.Na you I wan take be the male’ to my children, I wan mey I spend the rest of my life with una.When I see your face, I no dey get myself again.I know say na because you dey for my life, everytin dey set.I no fit play on top your mata, if you no dey for my life, i fit die.My love for you no get measure, e fit cut scale.Your voice na the melody wey dey make my heart sing.You be the one and only, you be the salt wey dey make my life get meaning.Na because you dey for my life, I know say I no need fear, everytin go dey alright.I know say to dey happy no by money wey pesin get for akant (account) but na the kine woman wey dey pesin side.My love for you no get mate, na you be my number one babe.I no know wetin i go dey talk if you no dey for my side I dey sure sey na you go kill me with love. I no fit get myself if i no hear your voice.This article provides you with many ways you can say I love you to your lover. In fact, the Nigerian pidgin lights up romance as it provides you with various ways you can say ‘I love you’ instead of restricting yourself to the now cliché three words. The Nigerian pidgin is not left out in the world of romance. However, as you travel across West Africa, the style of Pidgin spoken becomes more familiar, even though it differs based on the local language elements infused into it. Variations of Pidgin English exist all over the world and these variations come with its own library of everyday words.







Pidgin english proverbs